Sosoberekon Tags EFCC As He Loads Bundles Of Money In Sack Bag Into His Car -
Video
I bow for
naija o. People dey vex and dem dey find trouble everywhere. You know something,
e get the kind money wey you go get eh, you go dey find trouble were trouble no
dey. Such is the case of music producer Sosoberekon.
He actually
tagged EFCC on twitter as he is loading bundles of money in his car. No be
small money ooo, money flenty flenty inside sack bag if na my able Hausa
brothers...
Happy
Independence Nigeria.



0 Comments